حمایت شده
English no bi the official language of Planet Earth abeg, na black people dey like to do that pass, dem go dey do like say English na do or die, if you for Village no sabi yarn English, people go dey look you like say something is wrong with you, dem forget say English no get anything to do with African people, English is the official dialect of the English people for England, so wetin concern us Africans concern English? Make we talk about dis nonsense abeg...
80 قسمت

Player FM در سراسر وب را برای یافتن پادکست های با کیفیت اسکن می کند تا همین الان لذت ببرید. این بهترین برنامه ی پادکست است که در اندروید، آیفون و وب کار می کند. ثبت نام کنید تا اشتراک های شما در بین دستگاه های مختلف همگام سازی شود.