Artwork

محتوای ارائه شده توسط Darkydey. تمام محتوای پادکست شامل قسمت‌ها، گرافیک‌ها و توضیحات پادکست مستقیماً توسط Darkydey یا شریک پلتفرم پادکست آن‌ها آپلود و ارائه می‌شوند. اگر فکر می‌کنید شخصی بدون اجازه شما از اثر دارای حق نسخه‌برداری شما استفاده می‌کند، می‌توانید روندی که در اینجا شرح داده شده است را دنبال کنید.https://fa.player.fm/legal
Player FM - برنامه پادکست
با برنامه Player FM !

Personal Message to fellow Naija People / Nigeria 2023 Election

28:50
 
اشتراک گذاری
 
Manage episode 352260546 series 3277997
محتوای ارائه شده توسط Darkydey. تمام محتوای پادکست شامل قسمت‌ها، گرافیک‌ها و توضیحات پادکست مستقیماً توسط Darkydey یا شریک پلتفرم پادکست آن‌ها آپلود و ارائه می‌شوند. اگر فکر می‌کنید شخصی بدون اجازه شما از اثر دارای حق نسخه‌برداری شما استفاده می‌کند، می‌توانید روندی که در اینجا شرح داده شده است را دنبال کنید.https://fa.player.fm/legal

The much awaited 2023 wey we bin dey wait for, dön arrive, in about a Month from now Naija people go line up to elect dem people wey dem wan handover the leadership of that great, beautiful Country to. Before you comot go stand for line to vote, make u sabi say na the only chance wey u get to change the condition wey those people wey dey gofment dön put you through. No allow anybody use stolen money buy your vote but if dem wan share the monie wey dem dön steal say make you collect vote for dem, make you collect the monie and any other thing wey dem wan share, but wen you wan vote, make you know say, the future of our Great Country dey for una hand and IT IS TIME FOR US TO TAKE BACK OUR COUNTRY.

Darkydey Live Radio here

  continue reading

78 قسمت

Artwork
iconاشتراک گذاری
 
Wszystkie odcinki

×
 
Loading …

به Player FM خوش آمدید!

Player FM در سراسر وب را برای یافتن پادکست های با کیفیت اسکن می کند تا همین الان لذت ببرید. این بهترین برنامه ی پادکست است که در اندروید، آیفون و وب کار می کند. ثبت نام کنید تا اشتراک های شما در بین دستگاه های مختلف همگام سازی شود.

راهنمای مرجع سریع