🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 BANKS AS CULT OF THIEVES !!!!! ENAIRA AS SOLUTION😁😁😁😁
Manage episode 424148886 series 3471434
محتوای ارائه شده توسط Caroline Aina and Sir Lenzo. تمام محتوای پادکست شامل قسمتها، گرافیکها و توضیحات پادکست مستقیماً توسط Caroline Aina and Sir Lenzo یا شریک پلتفرم پادکست آنها آپلود و ارائه میشوند. اگر فکر میکنید شخصی بدون اجازه شما از اثر دارای حق نسخهبرداری شما استفاده میکند، میتوانید روندی که در اینجا شرح داده شده است را دنبال کنید.https://fa.player.fm/legal
Nobody sabi me Yes, but Isti b Gid. pikin na🤣😂🤣🤣 who dem Sabi sef, in the person of FEMI OTEDOLA sef collect🤣😂🤣😂 who we cum b 😁😁😁😁 complaints of account holders nor dey eva get solution😂🤣😂🤣 d money wi waka and d bank wey dey serve us go dey gee us stories🤣😂🤣😂 next tin, EFCC go dey chase boys leave the ogbonge thiefs d banks b alone!!!! Y????? Pls listen, make we compare stories, we nid gee oursefs sense abeg🙏🙏🙏🙏 be careful wt Americans platforms like google pay sha😂🤣😂😂 d reason dey inside, u epp share, adding ur own experinces😁😁😁😁 its time to put 🔥🔥🔥🔥 since we nor gree 4 anybody dis yia❤️❤️❤️❤️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #freepalestine #sirlenzosrunnings #affritude #moots #nigeria #africa #world
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
243 قسمت