TINUBU AHMED BOLA(TAB): THE ZIONIST AT THE CHINA-AFRICA SUMMIT😂🤣😂🤣
Manage episode 438685515 series 3471759
محتوای ارائه شده توسط Caroline Aina and Sir Lenzo. تمام محتوای پادکست شامل قسمتها، گرافیکها و توضیحات پادکست مستقیماً توسط Caroline Aina and Sir Lenzo یا شریک پلتفرم پادکست آنها آپلود و ارائه میشوند. اگر فکر میکنید شخصی بدون اجازه شما از اثر دارای حق نسخهبرداری شما استفاده میکند، میتوانید روندی که در اینجا شرح داده شده است را دنبال کنید.https://fa.player.fm/legal
Lying takes intelligence🤣😂🤣😂 When persin wey lack intelligence con dey lie😂🤣😂🤣 its a TINUBU TAB of d zionists🤣😂🤣😂 while e dey away, eim Oga BILL GATES b dey carry dem boy ALIKO DANGOTE around dem recently acquired country Nigeria🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬😂🤣😂😂 Tinubu increase fuel price(Bill Gates say we nor dey pay enough) so global price affect us😁😁😁😁 to see fuel, na only @NNPC fit buy from Dangote, ship am go tank farm, b4 trucks go con load am😂🤣😂😂 d money mus long becos d process is made in America😂🤣😂🤣 the word wey shock me pass 4 dis China-Africa summit from TAB na say Nigeria wan run Chinese infrastructure runnings🤣😂🤣😂 D OTE FORGET SAY NA GORVERNMENT GET INFRASTRUCTURE FOR CHINA NOT INDIVIDUALS😂🤣😂🤣 while eim dey sell off our own to eim friends and family!!!!!! AFRICAN YOUTHS???? WHAT IS THE VALUE OF ALL DIS TRUTH????♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #world
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
251 قسمت