Pidgin Reviews Podcast I Sanya by Oyin Olugbile
Manage episode 361521530 series 3268356
محتوای ارائه شده توسط The Bagus NG. تمام محتوای پادکست شامل قسمتها، گرافیکها و توضیحات پادکست مستقیماً توسط The Bagus NG یا شریک پلتفرم پادکست آنها آپلود و ارائه میشوند. اگر فکر میکنید شخصی بدون اجازه شما از اثر دارای حق نسخهبرداری شما استفاده میکند، میتوانید روندی که در اینجا شرح داده شده است را دنبال کنید.https://fa.player.fm/legal
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Oyin Olugbile wey write Sanya. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s. Make una no forget to follow, like and share abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #OyinOlugbile #TheExtortionist #PidginReviewsPodcast #Sanya #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub
…
continue reading
17 قسمت