PidginLawya عمومی
[search 0]
بیشتر
برنامه را دانلود کنید!
show episodes
 
Loading …
show series
 
We join the talk talk to end bad treatment of women and girls. We go dey tell Una the things wey law tok say make we no do to women. Woman no be object wey we go do anyhow.#EndviolenceAgainstWomen#16DaysofActivism#NigerianPidgin
  continue reading
 
On top dis episode, we do dey talk about the Federal High Court and the National Industrial Court. I go tell Una all di mata wey the courts dey do. Dis episode dey for two parts. The first one na about Federal High Court and the second one na National Industrial Court.
  continue reading
 
The Mata about rape don plenti for the world, no be only for 9ja. As na men dey do this rape, e good make dem follow women fight against rapist for our society. If men know another man wey dey rape, report that person to police. This mata dey affect all us for our society. Make we be our sister's keeper.…
  continue reading
 
Loading …

راهنمای مرجع سریع